Connect with us

LYRICS

LYRICS: Davido – FIA Lyrics

Published

on

LYRICS: Davido - FIA Lyrics

LYRICS: Davido – FIA Lyrics

DOWNLOAD SONG HERE

INTRO
Fire Fire..
Dace Make I Dab
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above

VERSE 1.
Shawty Want A Million Dollar
Say Make I Wire Wire
Turn Me To Undercover O, (Maga O)
She Say All Her Friends Are.. Living La Vida Loca O
Dey Form Yemi My Lover O
Yeah.. You For Dey For Me (You For Dey Eh.)
When The Boy Dey Hunger O
I For Die For You Oh.. Eh
But You Say, If You No Get Money – Hide Your Face (I Hide My Face)
Make Another Man Pikin Run My Race

CHORUS.
I Love You No Mean Say, If You Say Make I Put One Hand For Fire
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Hand For Fire… Oh
E No Mean Say, If You Say Make I Put One Leg For Fire..
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Leg For Fire Oh

REPHRASE X 2
Dance Make I Dab
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above

VERSE 3
Shukura Kilo Kosi O
Shuku Sheka, Aya Shoe Maker Oh
Caroline Save Your Drama
I Don’t Need It For The Soap Opera
Ola Ola Mr Olokpa
I’m Not Here To Cause Wahala
Hello Diva Save Your Drama
You Don’t Need Me In Your Sopo Opra
Yeah.. You For Dey For Me (You For Dey Eh.)
When The Boy Dey Hunger
I For Die For You Oh.. Eh..
But You Say, If You No Get Money – Hide Your Face (I Hide My Face)
Make Another Man Pikin Run My Race

CHORUS.
I Love You No Mean Say, If You Say Make I Put One Hand For Fire
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Hand For Fire… Oh
E No Mean Say, If You Say Make I Put One Leg For Fire..
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Leg For Fire Oh

REPHRASE X 2
Dance Make I Dab
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above

Yeah.. You For Dey For Me (You For Dey Eh.
When The Boy Dey Hunger O
I For Die For You Oh
But You Say, If You No Get Money – Hide Your Face (I Hide My Face)
Make Another Man Pikin Run My Race

CHORUS.
I Love You No Mean Say, If You Say Make I Put One Hand For Fire
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Hand For Fire… Oh
E No Mean Say, If You Say Make I Put One Leg For Fire..
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Leg For Fire

Advertisement

 

Spot Any Issue With The Lyrics ?. Correct Us In The Comment Section Below.

LYRICS: Davido – FIA Lyrics

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]

28 Comments

28 Comments

  1. Handsome boy

    July 12, 2021 at 15:29

    Comment:exllent

  2. true nd better

    March 31, 2018 at 12:16

    u re good

  3. Rebecca elisha(Rexy razep)

    March 30, 2018 at 09:36

    Comment:davido like no other twale 4 u

  4. Jenny

    March 9, 2018 at 16:10

    Obio you too much

  5. Queen Esty

    March 3, 2018 at 11:21

    Comment:my Baddo
    Like Dix Music,kip It Up!!

  6. Nora

    January 26, 2018 at 19:55

    Comment:keep it up

  7. davi gold

    January 23, 2018 at 22:59

    omo adeleke baba olowo , davido cool from you

  8. Anonymous

    January 23, 2018 at 17:09

    Comment:i love your song because it is my best song

  9. Anonymous

    January 18, 2018 at 19:22

    Place no one other than above nt pick

  10. Anonymous

    January 17, 2018 at 21:36

    baba

  11. Bad jam

    January 5, 2018 at 09:30

    O nyc gan

  12. Osei justice

    January 2, 2018 at 11:31

    Correct song

  13. Osei justice

    January 2, 2018 at 11:29

    No one can challenge dis song.popular song

  14. Doris

    December 30, 2017 at 21:25

    Comment:the music is very interesting

  15. Aya shoemaker

    December 27, 2017 at 14:59

    Ph.gold

  16. Aya shoemaker nt omo shoemaker

    December 27, 2017 at 14:57

    Ph.gold

  17. true

    December 3, 2017 at 14:36

    ABUSI KEEP IT UP

  18. Ijoba Kuzzy

    November 30, 2017 at 06:40

    Shawrii nt shoddy, place no other one above nt pick, nd it dab make i dab(haba)

  19. Marcus Gee

    November 16, 2017 at 23:16

    Not shoddy it’s Shawty

  20. Wf Sparsh

    November 15, 2017 at 09:05

    Not Shoddy But Shoree

  21. teemann

    November 14, 2017 at 22:55

    It is dance make I dab

  22. Abusi

    November 11, 2017 at 22:14

    Thanks.. Corrected

  23. Abusi

    November 11, 2017 at 22:14

    Thanks.. Corrected

  24. Abusi

    November 11, 2017 at 22:14

    Thanks.. Corrected

  25. olami

    November 11, 2017 at 20:48

    it should be another man pikin not person

  26. noname

    November 11, 2017 at 04:45

    for**

  27. noname

    November 11, 2017 at 04:43

    I for die you oh and not try

  28. Yemi

    November 10, 2017 at 16:28

    Its make another man pikin run my race not make another person run my race

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *