Connect with us

LYRICS

LYRICS: Falz – Sweet Boy Lyrics

Published

on

LYRICS: Falz - Sweet Boy LyricsHere is the Lyrics to FalzSweet Boy

CHORUS
See Person Pikin See As E Fresh
If You See Am Dey Come Give Am Respect
All White Agbada Check The Rolex
If Person Think Am Too Much Person Go Vex
See Sauce Dripping
Liquor Sipping
Chicks Want Booking But I Get Them On Looking
See Sauce Dripping,
Liquor Sipping
Chicks Want Booking But I Get Them On Looking
Sweet Boy, Fresh Guy, (Sweet Boy, Fresh Guy)
Sweet Boy, Fresh Guy, (Fresh Guy)

VERSE 1.
Look At How Am Fly In My Fresh Swag
Look At How I Shine With No Resby* ?
Always On Time Like The First Flight
But I Make Am Squeeze High When I Check Time
Oh Boy, On The Air Gon, Pour Me Water
You Know The Boy No Be Your Mate, Call Me Brother (Say What?)
Sweet Boy Association I’m The Oga,
Sepe Eyan Kan Na Lo Bi Omo Yi Sha

CHORUS
See Person Pikin See As E Fresh
If You See Am Dey Come Give Am Respect
All White Agbada Check The Rolex
If Person Think Am Too Much Person Go Vex
See Sauce Dripping
Liquor Sipping
Chicks Want Booking But I Get Them On Looking
See Sauce Dripping,
Liquor Sipping
Chicks Want Booking But I Get Them On Looking
Sweet Boy, Fresh Guy, (Sweet Boy, Fresh Guy)
Sweet Boy, Fresh Guy, (Fresh Guy)

VERSE 2
Look At All The Moves I Dey Give Them
Look At All The Nudes In My DM
Sweet Chocolate Boy, He’s So Damn Fine
She Wan Know Wetin I Rub To Make The Beard Shine
Wait Make I Step In The Place, Girlies Go Crase
Isn’t Why Your Chief Bridesmaid Giving Me Face
Why You Sister No Just Wan Give Me The Space
Na Dem Dey Rush Us, We No Really Dey Chase

CHORUS
See Person Pikin See As E Fresh
If You See Am Dey Come Give Am Respect
All White Agbada Check The Rolex
If Person Think Am Too Much Person Go Vex
See Sauce Dripping
Liquor Sipping
Chicks Want Booking But I Get Them On Looking
See Sauce Dripping,
Liquor Sipping
Chicks Want Booking But I Get Them On Looking
Sweet Boy, Fresh Guy, (Sweet Boy, Fresh Guy)
Sweet Boy, Fresh Guy, (Fresh Guy)

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]

1 Comment

1 Comment

  1. KOSARACHI

    September 18, 2018 at 13:27

    WHAT TO PLAY MUSIC

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *