Connect with us

LYRICS

LYRICS: Harrysong ft Kiss Daniel & Reekado Banks – Selense Lyrics

Published

on

Harrysong ft Kiss Daniel & Reekado Banks Selense Lyrics

INTRO

Ladies And Gentlemen, Gossip Dey For Town
Say Me Now
Say Me Now, Say Me Now, Oh Ya Now
Ladies And Gentlemen Gossip Dey For Town
Dem Say,

CHORUS
Dem Say Babe Babe Don Get Another Writer (Dem Say)
Dem Say Linda Ikeji Engagement Is Dicey (Dem Say)
Dem Say Don Jazzy Should Stick To His Rihanna (Dem Say)
No Wonder, The Boy Don Dey Selense
Selense Oh, Seh
Sister, Abeg Selense
Selense Oh, Seh
Dem Say President Na Em Dey Call Him Phone
Selense Oh, Seh
Even The Mercedes, No Be Pullet Proof
Selense Oh, Seh
Dem Say Paul And Peter Breakup Na Cynthia
Selense Oh, Seh

VERSE 1 [Harrysong]

Dem Say Radio Don Dey Talk Am
Selense Oh, Seh
Dem Say Basketmouth And AY No Gree Sign Am
Selense Oh, Seh
Dem Say Paul Okoye Swear Say Em Go Kill Am
Selense Oh, Seh
Aww.. Brother
What About Tiwa
Selense Oh, Seh
Say Wizzy Wizzor Finish Work For Maya
Na Me And 2face Na Em Dey For Rumour
Wey Dem Selense Oh, Selenseh
Na Who Come Marry Mama Kass
Selense Oh, Seh

CHORUS
Dem Say Babe Babe Don Get Another Writer (Dem Say)
Dem Say Linda Ikeji Engagement Is Dicey (Dem Say)
Dem Say Don Jazzy Should Stick To His Rihanna (Dem Say)
No Wonder, The Boy Don Dey Selense
Selense Oh, Seh
Sister, Abeg Selense
Selense Oh, Seh
Dem Say President Na Em Dey Call Him Phone
Selense Oh, Seh
Even The Mercedes, No Be Pullet Proof
Selense Oh, Seh
Dem Say Paul And Peter Breakup Na Cynthia
Selense Oh, Seh

VERSE 2 (Kiss Daniel)

Because I Leave, Dem Want To Finish Me
Dem Say
You People I Swear To Man, Na God To Punish You
Dem Say
If His Shirt Is Fake Blame It On The Stylist
Dem Say
Kiss Daniel A Musician, I’m Not A Stylist
For This Industry Na Me Be Greatest
Selense
Harrysong Seff Dey Try But Him Know Say Baba Na Maddest
Selense
Weytin Happen If I Like Chidinma

CHORUS

Advertisement

Dem Say Babe Babe Don Get Another Writer (Dem Say)
Dem Say Linda Ikeji Engagement Is Dicey (Dem Say)
Dem Say Don Jazzy Should Stick To His Rihanna (Dem Say)
No Wonder, The Boy Don Dey Selense
Selense Oh, Seh
Sister, Abeg Selense
Selense Oh, Seh
Dem Say President Na Em Dey Call Him Phone
Selense Oh, Seh
Even The Mercedes, No Be Pullet Proof
Selense Oh, Seh
Dem Say Paul And Peter Breakup Na Cynthia
Selense Oh, Seh

VERSE 3 (Reekado Banks)

Dem Say Tiwa Savage Don Dey Kiss Wizzy Oh
Don Jazzy Slack Linda Marry
Selense Oh, Seh
Na Fuel Kill MMM Founder Oh
Selense Oh, Seh
Pharaoh Let My People Go
Oh, Oh, Oh, Oh
Dem Don Maru Yege
Dem Don Dey Run Their Mouth
Dem Don Kolo Mala
Dey Round The Roundabout Eh
Iye-Oko Ko Oh

VERSE 4 [Harrysong]

A Little Piece Of Advise For The Boy Kiss
Respect My Experience Don’t Be Childish
Cos The Older The Wine Oh
The Stronger The Wine
So Humble Yourself Oh
You Just Dey Start Oh Eh
No Wonder
The Boy Don Dey Selense
Selense Oh, Seh
Sister, Abeg Selense
Selense Oh, Seh
Dem Say President, Na Em Dey Call Him Phone
Selense Oh, Seh
Even The Mercedes No Be Bulletproof
Selense Oh, Seh
Na So Dem Say The Concert No Be Full Oh
Selense Oh, Seh

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]

7 Comments

7 Comments

  1. Ruby

    November 10, 2020 at 23:50

    Bad guys

  2. Crystal Iyebiye

    November 2, 2020 at 15:54

    Comment: Wow nice song, i love this

  3. Skillzeal s ben

    July 20, 2018 at 08:37

    Comment:ani hw he die e no concern me,all i wan 2 wish him is that(may his soul rest in peace)

  4. value

    July 10, 2018 at 16:51

    Blast

  5. MMM IS DIED BCOS OF TOO MUCH BRIBE

    June 10, 2018 at 18:50

    NO BE SWEAR KILL MMM FOUNDER NA WAYO KILL AM

  6. Prince Arinze Eze - Alabekee

    June 3, 2018 at 18:20

    Not fuel kill MMM founder . It is , ” swear kill MMM founder ” .

  7. gud jod guyz

    May 31, 2018 at 17:10

    it lovely

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *