Connect with us

LYRICS

LYRICS: Davido – “FEM” (Lyrics)

Published

on

DMW boss and Sony Music recording artist, Davido drops a new tune tagged “FEM”. Here is the lyrics…

Davido “FEM” lyrics.

[Intro]

Not she killing this one

[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey doo too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (And di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg
You wey dey find the pitty
Odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Why everybody don dey para, para, para?
Para for me
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30bg we go para, para, para
Thеm go para for you
[Verse 2]
Before the, bеfore the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t stay too much
‘Cause if you say too much, I fit to rup un on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trains, no tweet starter
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind


[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
[Chorus]
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Why everybody don dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me
[Outro]
Not she killing this one

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]

Advertisement
5 Comments

5 Comments

  1. Kasali rokeeb(et'z prince oluwafemi at facebook.com)

    October 5, 2020 at 13:45

    lovely song

  2. Felix

    September 22, 2020 at 13:46

    Comment:CONFIRM
    I LOVE DAVIDO

  3. Anonymous

    September 14, 2020 at 17:49

    Comment:xup

  4. Sheqz

    September 11, 2020 at 13:46

    The song was directed to Burna boy no doubt, I thought they’ve resolve the issue earlier.

  5. David

    September 11, 2020 at 11:01

    My mentor u too much i love the gam

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *