Connect with us

LYRICS

LYRICS: Runtown – ‘Things I Know Lyrics’

Published

on

Runtown Things I Know Lyrics

{Outro}
Baby do that

{Verse 1}
Steady trying, amma trying to keep my vibe
I no getti time for no fucking Parasite
I just want liquor and a likkle bit of Ice
Money and my peace I never compromise
Me know say talk is cheaper
When you see me, I’m attention seeker
XXL the girls dem ah ginger

My babey you for signal me make I know
Baby you for ginger me make I know
Feel it coming close
Ehn, I can feel it coming closer

{Chorus}
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the Things I know
Faaji na fun by fun
My babe fine, fine
Give you my time, time
Oya listen to the Things I Know
Faaji na fun by fun

{Hook}
Baby do that
It’s the way she move body oo
Na the way she ju Ibadi
Baby do that
It’s the way she move body oo
Baby softly move body

{Verse 2}
See the way I’m feeling right
now is a vibe say no money can’t buy
And it should have been a
crime whine fit to kill mankind
Hmm, hmm

Why you do that, tell me why she do that?
You need to see the way she dey do the rumba
You need to see the way her body dey maneuver
Wetin she give me chop I don’t know
Know say I pull up when she wants ooh oh oh

Chorus}
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you
the Things I know
Faaji na fun by fun
My babe fine, fine
Give you my time, time
Oya listen to the Things I Know
Faaji na fun by fun
E be like gono aso
I stand on what I know

Come make I tell you the Things I know
Faaji na fun by fun
My babe fine, fine
Give you my time, time
Oya listen to the Things I Know
Faaji na fun by fun

Advertisement

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *