Connect with us

LYRICS

LYRICS: Rudeboy (Psquare) – Somebody Baby Lyrics

Published

on

Rudeboy (Psquare) Somebody Baby Lyrics

INTRO
Ah Ah,
Oh Nor Nor
Ah.

CHORUS 1.
Mama Le, Mama Le
She Belong To Somebody Eh
Mama Le, Mama Le
You Belong To Somebody Eh
Oh Yeah
Na Somebody Baby
Aaii,

VERSE 1
She Be Somebody Baby
Girl E Dey Pain Me Say, You Be Somebody Baby
Tah, Oh Nor Nor
My African Lady Eh
So Come Make I Tell You Oh Baby, My Beautiful Lady
As You Be Somebody Baby
Asampete Nwa Nwayi, I’m Going Crazy
Na Who Getty Lady Oh (Ahhhh)
If Una Dey Together, Hold On To Your Baby Eh (Ahhh)
And If That Your Boo Misbehave
Me Self, I Ready Eh
My Body Ready Oh
Money Plenty O
Everything Go Ready Oh

CHORUS
Mama Le,
She Be Somebody Eh
Mama Le
Somebody Eh
Na One Monkey Dey Flow
With Somebody Baby
Am In Love With The Baby
But Na Somebody Baby Eh

Mama Le,
She Be Somebody Baby
Mama Le,
She Be Somebody Baby
Mama Le, Le, Le, Le
Na Somebody Baby
Am In Love With The Baby
But Na Somebody Baby Eh

VERSE 2
That Somebody,
Na That Person Wey Go Keep You Company
That Somebody, No Be Gum Body
Anyhow Wey You Want Am, I Join Body
Oh Nor Nor
I No Go Leave Am
My Liver Deeper
And E Be Like River
Na Who Go Fish Her
Na Me Dey Drill Am
The Thing Go Better
We Go Put Am Sugar
Oh Way
She Be Somebody Baby
Oh Nor Nor
Now I Know That I’m Crazy

PRE-CHORUS
So, Na Who Getty Lady Oh (Ahhhh)
If Una Dey Together, Hold On To Your Baby Eh (Ahhh)
And If That Your Boo Misbehave
Me Self, I Ready Eh
My Body Ready Oh
Money Plenty O
Everything Go Ready Oh

CHORUS
Mama Le,
She Be Somebody Baby
Mama Le
Somebody Baby Eh
Na One Monkey Dey Flow
With Somebody Baby
Am In Love With The Baby
But Na Somebody Baby Eh

Mama Le,
She Be Somebody Baby
Mama Le
Somebody Baby
Mama Le, Le, Le, Le
Na Somebody Baby
Am In Love With The Baby
But Na Somebody Baby Eh

BRIDGE
Am In Love
Ah, With Somebody’s Baby
I Know That I’m Crazy
Aii Yaaii

PRE-CHORUS
Na Who Getty Lady Oh (Ahhhh)
If Una Dey Together, Hold On To Your Baby Eh (Ahhh)
And If That Your Boo Misbehave
Me I Ready Eh
My Body Ready Oh
Money Plenty Oh
Everything Go Ready Oh

CHORUS
Mama Le,
She Be Somebody Baby
Mama Le
Somebody Eh
Na One Monkey Dey Flow
With Somebody Baby
Am In Love With The Baby
But Na Somebody Baby Eh

Mama Le,
She Be Somebody Baby
Mama Le
Somebody Baby Eh
Mama Le, Le, Le, Le
Na Somebody Baby
Am In Love With The Baby
But Na Somebody Baby Eh

HERE

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]