LYRICS
LYRICS: Omawumi ft. Kiss Daniel – Me Ke Lyrics
Omawumi ft. Kiss Daniel – Me Ke Lyrics
INTRO
VERSE 1
I See You wandering Dey Look At Me Like Say I Don Dey Craze [Me Ke Oh]
Omo Forget I Just Dey Do My Own I No Dey Look Face [Me Ke Oh]
Some People Say She No Dey Reign Again, Same People Go Change Their Mouth Again
The Funny Thing Be Say My Level Now Is On Another Place [Me Ke Oh]
Now I’m Stirring Down The Scrapper
Looking Down On All The Haters
Papa Felicia I’m Not Your Mate
CHORUS
Tamgba Ko Se
Me Ke Oh
Tamgba Ko Se
Me Ke Oh
Tamgba Ko Se
Tamgba Ko Se
Me Ke Oh
Tamgba Ko Se
Me Ke Oh
Tamgba Ko Se
Me Ke Oh
Tamgba Ko Se
Me Ke Oh
Tamgba Ko Se
VERSE 2
I Hear You’ve Been Talking My Mater
You Wey No Love Me No Matter
Never Make Me Run Faster Than Time
Baba, I Dey Loyal
See I Don…
Started From The Street But The Street Never Control Me
Give Dem All The Hit, But Still Never Do Me
No Mind Me I’m Sorry
Mama Never Thought Me
How To Be Lazy
Now I’ Standing On My Own
Looking Out For All This Mofo’s
Gba !!!.. (Oh Oh Oh)
I’m Not Your Mate (Mate, Mate , Mate)
Tamgba Ko Se
Me Ke Oh
Tamgba Ko Se
Me Ke Oh
Tamgba Ko Se
Tamgba Ko Se
Me Ke Oh
Tamgba Ko Se
Me Ke Oh
Tamgba Ko Se
Me Ke Oh
Tamgba Ko Se
Me Ke Oh
Tamgba Ko Se
Interlude….
VERSE 3
Basically, Speaking I’m The One To Talk And Miss
But If I Quiet Too Much You Go Say My Tongue Dey Miss
My Only Competition Is Myself I Swear To God
I Love To Love
But If You Shoot Na Me Go Stop
Yeye Yeye
You See,
Bad Man Dey Kill Oh
Everywhere I Go Dey Put The Music Repeat Oh
No Be Lie
I’m Doing Good My Brother
Now I’m Stirring Down The Crapper
Looking Down On All The Haters
Papa Felicia, I’m Not Your Mate
Repeat Chorus
Till Fade Out..
CONFAMENTO
April 25, 2018 at 11:26
CONFAM