Connect with us

LYRICS

LYRICS: Wizboyy – Magic Lyrics

Published

on

Wizboyy Magic Lyrics


INTRO
Jingolova,
Make I Love You Wan Tin Tin
Jingolova,
Let Me Love You Wan Tin Tin

VERSE 1
The Kind Of Body Wey Dey Make Man Drive Pass Em Junction
That’s My Baby Oh
That’s My Girl E Yo
Body They Tinini Me Won Kind, Omo Na Sensation
Be My Julie Oh
I Go Be Your Romeo Oh
Me I Wanna Love You Nanana Nne
You’re My Fantasy
Baby Nomore Long Thing
I Promise You Loyalty
With You I Go Dey
Tonight, Hold You Tight

CHORUS
You Got The Magic
You Stole My Heart Oh
That’s Why I Love You
Oh Baby !
You Got The Magic
You Stole My Heart Oh
That’s Why I Love You
Oh Baby !

BRIDGE
Jingolova
Make I Love You Wan Tintin
Jingolova
Let Me Love You Wan Tintin

VERSE 2
Anything For My Baby Oh
For Me To Climb Kilimanjaro (Na Play Play)
If Them Try Make Dem Shoot Catapult Eh Yeah
Nde Obiokpo, Dem Go Wood Eh
Oh My Baby, Show Me How You Do It
For You I’m Falling
Imana Ibu Wan Uku (Loyd Of Mercy)
Baby, You Should Let Me Love You Tenderly
Tonight, Hold You Tight

CHORUS
You Got The Magic
You Stole My Heart Oh
That’s Why I Love You
Oh Baby !
You Got The Magic
You Stole My Heart Oh
That’s Why I Love You
Oh Baby !

VERSE 3
I Wanna Share All I Got With You
Ride With You
I Wanna Be Work With You ]
I Wanna Share All I Got With You
Ride With You
I Wanna Be Work With You

CHORUS
You Got The Magic
You Stole My Heart Oh
That’s Why I Love You
Oh Baby !
You Got The Magic
You Stole My Heart Oh
That’s Why I Love You
Oh Baby !

BRIDGE
Jingolova
Make I Love You Wan Tintin
Jingolova
Let Me Love You Wan Tintin
Jingolova
Make I Love You Wan Tintin
Jingolova
Let Me Love You Wan Tintin

Advertisement

HERE: Wizboyy – Magic

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]

5 Comments

5 Comments

  1. Wizkhally justice

    January 15, 2020 at 21:35

    Comment: hm i no h

  2. Anonymous

    September 6, 2019 at 19:35

    Continue like that my brother you are the best i wish to be like you

  3. VIGOUR MICHAEL

    March 28, 2019 at 01:41

    Comment:WIZBOY UR A GOD SENT THIS SONG WAS WRITTEN FOR ME

  4. Dj Spartacus

    December 2, 2018 at 13:29

    Best song
    I love the song I listen to it everyday

  5. shupe

    November 21, 2018 at 08:53

    Magic on point..wizboyy u taking me wild???

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *