Connect with us

LYRICS

LYRICS: Tiwa Savage – Labalaba Lyrics

Published

on

Tiwa Savage Labalaba Lyrics

INTRO
Shealing Shealing, Classic
Yeah, Onetime
One Time, One Time
Burst Brain
Yeah, Yeah, Yeah, Yeah

Listen

VERSE 1
Omo E Don Tey Wey I Dey Don Buzz You
You Know I’m Busy I Dey Hustle
And Every Day, I Dey Think All About You
You Know I Miss You
Baby I Dey Tell You
I Just Wanna Romans Your Body
Romans Your Body
Forget Laureata,
I Need Your Loving
Baby, I Need Your Touching

PRE-CHORUS
Baby You’re Sweeter
I Wanna Have You Every Day
But You’re Bad For My Liver
Ahh, Ahhhh,
And When I Get This Feeling
I Want,
Sexual healing, Sexual healing

CHORUS
So Baby Boy I’m Coming Over, Over, Over
I Tell You Say My Baby Me I’m Coming Over,Over,Over
You Got Me Coming Over, Over,
So Baby Me I’m Coming., Over, Over,
Over Ahh
Labalabalaba Eyeahh. X 8

INTERLUDE
Mama Jam Jam,
Wetin Happen Na ?
You Dey Para Oh ?

VERSE 2
Omo Make You Forget Philomena
If I Give You Body You Go Craze Oh
Me Go Give You Anything If You Say So
No Baga Or Nobody Wey Go Say Yo Oh
No Hustle Me Dey Give You Greenlight
Tonight Is All About You (Ah Aww)
Spend All My Money On You Baby
It’s Crazy I’m All Over You (Aww)

PRE-CHORUS
Baby You’re Sweeter
I Wanna Have You Every Day
But You’re Bad For My Liver
Ahh, Ahhhh,
And When I Get This Feeling
I Want,
Sexual healing, Sexual healing

CHORUS
So Baby Boy I’m Coming Over, Over, Over
I Tell You Say My Baby Me I’m Coming Over,Over,Over
You Got Me Coming Over, Over,
So Baby Me I’m Coming., Over, Over,
Over Ahh
Labalabalaba Eyeahh. X 8

Advertisement

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]