Connect with us

LYRICS

LYRICS: Mr Eazi ft. Simi – ‘Surrender’ Lyrics

Published

on

Lyrics to “Surrender” by Mr Eazi x Simi

Juls baby

Baby make you loving the boy
Baby make you kissing the boy Baby make you loving the boy
Baby you for kissing the boy

(chorus)
I surre I surre
To your eleko di o
I surre I surrender
To your eleko di o
I surre I surre
To your eleko di o
I surre I surrender

(Mr Eazi)
I know say I no strong like Mike Tyson
I know say I no get the voice like Micheal Jackson
I know say I no sweet like Zara Larson
I know say I no get money like Richard Branson
But Wetin I get e pass the money wey you want
If you give me a chance I give you everything I got
I dey pray to God that this lovin is enough
Baby I just want to let you know

I surre I surre
To your eleko di o
I surre I surrender
To your eleko di o
I surre I surre
To your eleko di o
I surre I surrender

(Simi)
I surre I surrele
Say na felony o
I don’t care
I don’t care about e your money o
You surre you surrender. To my eleko di o
No dey fear OMO just call your honey o.
No Forget baby
Set reminder.
I open my heart baby
Come make you enter
Carry your matter for head
Your defender
For you baby
For you omo
Me I no want Mr Jackson
You know me better
I’m lovin your melody
Lori Instrumental
Anything you want is enough photo mi o
Baby I surrender to your tautauri o

I surre I surre
To your eleko di o
I surre I surrender
To your eleko di o
I surre I surre
To your eleko di o
I surre I surrender

Baby make you loving the boy
Baby make you kissing the boy Baby make you loving the boy
Baby make you kissing the boy
Baby make you loving the boy
Baby make you kissing the boy Baby make you loving the boy
Baby make you kissing the boy

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *