Connect with us

LYRICS

LYRICS: Skales ft. Davido ‘Currency’ Lyrics

Published

on

Lyrics to “Currency” by Skales ft. Davido

INTRO
S to the K

OBO baddest

Princeton on the beat

Mr skales on a mission them dey see me for television

CHORUS
Shebi na currency
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Everything e dey

(verse 1 skales)
Me nd my guys steady giving them levels anytime anytime we come around
See all the girls just dey run come even though the guy want to settle down
All my girls wey dem dey
Wey dem dey
Wey dem dey
Wey dem dey
Alele Alele
Bank alert everyday everyday
That’s why she no go let me go

chorus
Shebi na currency
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Everything e dey

VERSE 2 – Davido
Shey you need currency
Tap into my blessing
Money dey for your envy
Cuz my music sell me
I win every every
Anyone I want I’m doing
No jazz for your envy

Everything na just God’s doing
You ain’t got doh like me
You ain’t got flows got flows like me
Girl if I want anything I would just do it baby

I say you no getting doh like me
You no getting flows getting hoes like me
Girl anything I want I could just do it baby

Advertisement

CHORUS
Shebi na currency
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Everything e dey

Shebi na currency

Mr love

I got the money x8

Currency

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *