Connect with us

LYRICS

LYRICS: Rudeboy – Chizoba Lyrics

Published

on

Lyrics to chizoba by Rudeboy (Psquare)

Oh yeah
E yeah. .
Oh yeah oh yeah
E yeah
Oh yeah o yeah
They don’t know Watsup o

Something is killing me slowly
And I’m feeling so lonely
Now I’m looking up to God o
E yeah
Paid my tithes I paid my dues
See distractions everywhere
Now me feeling emotions
Ehh

I getee plenty so many things I wan complain to you
See those people wey dey try bring confusion to our brotherhood Eyeah
Baba bless my family
Bless my enemies
Bless everybody together we be smiling
That’s why me tell them say

(chorus)
Chizoba Chizoba Chizoba
You promised I’ll never be lonely
You go dey here beside me
Me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba
You promised I’ll never be lonely
Say you go here beside me
Eh ah

But they don’t know Watsup o
At all o
My God is bigger
Na him wey dey put man on top o
And na Wetin dey sup o
I’m down on my knees everyday
I pray to God I beg am say nobody follow
Cuz now everything come dey change
E be like say na devil Abi na person wey them curse o
Send your power with the fire fire
Strike them die we go tire tire
Show them say you be God o

Eh I getee plenty so many things I wan complain to you
See those people wey dey try bring confusion to our brotherhood Eyeah
Baba bless my family
Bless my enemies
Bless everybody together we be smiling
That’s why me tell them say

Chizoba Chizoba Chizoba
You promised I’ll never be lonely
You go dey here beside me
Me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba
You promised I’ll never be lonely
Say you go here beside me
Eh ah

Oh yeah
E yeah. .
Oh yeah oh yeah
E yeah

I getee plenty so many things I wan complain to you
See those people wey dey try bring confusion to our brotherhood Eyeah
Baba bless my family
Bless my enemies
Bless everybody together we be smiling
That’s why me tell them say

Chizoba Chizoba Chizoba
You promised I’ll never be lonely
You go dey here beside me
Me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba
You promised I’ll never be lonely
Say you go here beside me
Eh ah

Ebuchim o

God’s guy on the beat

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]

13 Comments

13 Comments

  1. amerchi

    July 12, 2023 at 19:57

    a very nice song brother,maintain the spirit

  2. Geraldo Chauque

    March 10, 2023 at 00:18

    P-Square, a música Baba bless my familly é uma maravilha, pode ser escutada por uma eternidade, boa música para eventos clássicos

  3. yalo

    March 14, 2021 at 15:17

    Comment: wow rudeboy u r so good god will bless u for this advice

  4. Blessing s. Peter

    December 9, 2020 at 20:51

    Comment: It lovely, wishing u more grace in abundance

  5. Blessing s. Peter

    December 9, 2020 at 20:48

    Comment:It so lovely, wishing u more grace in abundance

  6. Lizzy

    November 1, 2020 at 13:26

    I really love this song

  7. samwel sylvester

    August 29, 2020 at 20:58

    Comment:you good becouse you bilief in god

  8. BESTIES LOVE

    July 26, 2020 at 16:28

    Comment: i love ur music it’s so touching keep it up

  9. Godswill

    June 2, 2020 at 21:11

    Comment: so motivational

  10. general idriss

    January 28, 2020 at 19:58

    Comment: l love this song of you heart torch song

  11. William Roberts-Olivier

    January 2, 2020 at 03:17

    Demandez à quelqu’un de faire une traduction en bon français parce que là franchement on voit bien que vous avez utilisé un logiciel de traduction ce qui donne parfois des phrases qui ne veulent rien dire du tout.

  12. Anonymous

    January 9, 2019 at 16:44

    after listen to this song i felt like cry because it was so touching.

  13. katongo cephas

    November 23, 2018 at 14:38

    lovely and very touching song

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *