Connect with us

LYRICS

LYRICS: Yemi Alade – Oga Lyrics

Published

on

Lyrics to “Oga” by Yemi Alade

(INTRO)
Ice Water, Yemi Alade
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga oga

(VERSE ONE)
As you see me
I be oga no be package o
As you see me
Dem dey call me chairman o, chairman
And even if you follow me go my village
Dem dey feel me oh
As you see me
For we side na big boys oh
Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh,we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
Noni noni oh
We turn around ooh
Noni, noni oh
Oga ni mi oh

(CHORUS)
Oga like that
And the credit e show
Na so we go dey bless up
Oga like that
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
Oga like that
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
Oga like that
The girly is always online
But the data no di run out oh
Oga oga
Dem be credit the show
Think na so we go dey dress up
Oga oga
Dem be think say na joke
Oga like that
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga oga
Obi mo bi mo
Ebubedike… Ice Water
Obi mo bi mo

(VERSE 2)
Happy yourself baby ooh
Enjoy your life baby oh
Happy yourself baby oh
E sweet for this side baby oh
Wetin dey constant enjoyment
Flexing abundance enjoyment
Very important enjoyment
Living your best life
(hook)
Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
Noni noni oh
We turn around ooh
Noni noni oh
Oga ni mi oh

(CHORUS)
Oga like that
And the credit e show
Na so we go dey bless up
Oga like that
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
Oga like that
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
Oga like that
The girly is always online
But the data no di run out oh
Oga like that
And the credit e show
Na so we go dey bless up
Oga like that
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
Oga like that
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up oh
Oga like that
The girl is always online
But the data no dey run out oh
Oga like that

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *