Connect with us

LYRICS

LYRICS: DJ Spinall ft. Wizkid & Tiwa Savage – “Dis Love” Lyrics

Published

on

Lyrics to “Dis Love” by DJ Spinall x Wizkid x Tiwa Savage

Seat Down Pon It, Fine Girl, Seat Down Pon It
Every Other Day, Seat Down Pon It
Top Boy

Verse 1. [Wizkid]
Tell Me Baby Girl How You Dey Oh,
Baby Tell Me Make I Know How You Dey Oh
Baby Tell Me How Much I Go Pay Oh
And We Go Fly Go Anywhere For Holiday Oh
This Love Na Walangolo
This Love Na Wan Tin Tin
Make We Play Like We Dey Movie Oh
That Kind Play Wey You Go They Play Mummy Oh


Mummy, Mummy, Mummy Oh
Girl Na Me Go They Play Daddy Oh
Girl If You Be Baby, I Be Nanny Oh
See As You Fine Like Agbani Oh
Wa, Juma Wa Juma Walangolo
Wa Juma Wa Duru Ole Oh
Baby Make I Dey Where You Dey
Come Make I Show You Special Loving

[Tiwa Savage]
Anywhere you dey
I go dey o
Long as I dey with my baby o
Wetin them no know them go hate o
Kiss me baby make them vex o
Carry the matter for their head o
Please me baby make I rest o
Nobody do me like you do
Kiss me baby make them vex o

This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti

[Wizkid]
Baby girl I love you
Sit down pon it
Baby girl come whine up pon it o
I know you love this beat, sweet melanin
Oh you could be my sweet Seniorita

American girl come whine up for me
My Jamaican girls come whine up for me
Ojota girls come whine am for me
My Caribbean girls come burst up for me

Sho ma wa
Sho ma kpalangolo, ooo oh
Wa
Sho ma wa
Duro le, ooo oh
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving

[Tiwa Savage]
London boy come give it to me
All my Lagos boys them spend it on me
Jamaican boys them jam it for me
My American boys them swag it for me
Yea

Sho ma wa
Sho ma kpalangolo, ooo oh
Wa
Sho ma wa
Duro le, ooo oh
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving

[Outro]
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti

DJ Spinall
Give it to me
Give it to me
Give it to me
Spinall
Wahgwan
Spellz Spellz

Anywhere You Dey I Go Dey Oh
More Lyrics Coming.. ..

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]