Saturday, June 14, 2025
HomeLYRICSLYRICS: Reekado Banks - "Jeun To Da Lyrics"

LYRICS: Reekado Banks – “Jeun To Da Lyrics”

Reekado Banks - "Jeun To Da Lyrics"

New song release from Reekado Banks with Banks – “Jeun To Da lyrics”

I say dis world e be small world 

But your papa no fit trek am

And you sabi everybody get one life 

And yes we want to flex am 

Suffer de yeah e surplus

But the people still de March on 

We never kpai we never go down 

Steady working till the sun up 

If d money e been sure us 

Wetin man go dey work for 

You don try , me sef I don tryy 

Jeun to da si nu 

My brother my sister 

Jeun to da si kun 

You no lazy if you taya 

You don do d one you fit doo 

My brother my sister 

Jeun to da si kun 

If you get chance to chop life 

My brother chop am well o

Cos u deserve am gan 

If you de work work work 

Sip, easy does it my brother man

My brother man

Rest assured that you’ve done all what you can 

Jeun to da si nu 

My brother my sister 

Jeun to da si kun 

You no lazy if you taya 

You don do d one you fit doo 

My brother my sister 

Jeun to da si kun 

Ooooo

Parara parara pararara 

My brother my sister 

Yeaaahh na na.

Follow our Spotify Playlist Top 50 Hits - Nigeria 2025 [CLICK HERE]

RELATED ARTICLES

1 COMMENT

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Most Popular