
There have been argument over who sings better and has more slangs between Asake and Seyi Vibez.
Asake and Seyi Vibez have clearly have a good year. They both release an album, headline shows and their albums is doing good numbers on streaming platforms while their fame grows.
The reason for the comparison of these two artistes is not far fetched, both artistes sing better on Amapiano beat and they also make use of street slangs to keep their fans on their feet.

Evidently, Chance (Na Ham) by Seyi Vibez is banging around the country and Joha by Asake is also rocking the clubs. Fans of both artistes have even argued on who is the better between the two artistes.
While we think both artistes are good, we want to ask you who you think sings better between the two?
Follow our Spotify Playlist Top 50 Hits - Nigeria 2025 [CLICK HERE]

U people wey say seyi u people be mumu u ar listening to incantation u dey call am music abeg give it to one and only ololademi ahmed asake mr money omo ope
IS ASAKE THAT TELL YOU PEOPLE THAT SEYI COPIED HIM OR IT IS YOU PEOPLE THAT JUST DECIDED TO TALK NONSENSE
SEYI VIBEZ IS DOING WELL BUT YOU PEOPLE THAT ARE ARGURE MAY BE SOME OF YOU PEOPLE CAN,T PROVIDE FOR YOUR SELF
GOD,S WILL BLESS YOU FOR THAT YOU HAVE SAID SEYI IS THE ONLY PERSON THAT WILL GIVE YOU BETTER VIBEZ IS LIKE YOU KNOW ALL GOOD THINGS AROUND THE WORLD
you get zhill to insult seyi right but you know that asake music must of the music are slang but seyi vibez music have deep meaning if you think i am not saying the truth then go for research and listen to asake and seyi you will comfirm it like me if i want be into music is seyi that will be my boss because seyi music have deep meaning like word of god
Na dejavu and man of the year go kill all asake song
Seyi for life
Yes i like seyi (no seyi no vibez)
Yes i like seyi (no seyi no vibez)
ASAKE 100 SEYI _35
As i dey like this na only seyi dey give me vibez
Anonymous p/s which app are u stadily opretive abeg p/s
Asake better pass oh
Vibez for life
ASAKE Be the boss don`t compair die and sleep together now be sensetive
Omo na asake o seyi vibez dey do incantation no be song he dey sing I like asake and asake is always the best iku yato sorun
Seyi for live, I go vibe till dey kingdom come
No be small thing for here oh!
Seyi vibez is going to be on top, that people will not even talk about asake
Na seyi I follow because anytime wey I dey hear seyi His song carried me where I no know
Omg asake nah the best seyi vibes u get mind dey compet with ur boss with ur teeth like say nah me mould am for u
For me i go vibe till d kingdom come(No Seyi No Vibez)
As in
He can sing asake the one that is bursting my brain is amapiano and lonely at the top my love asake i wish u can see asake really life not picture it will be good abeg come Nigeria we miss you bye stay safe
My asake for ever
U dey crazy
Wetin make burna boy and wizkid like seyi_vibez and burna boy posting chance(nah am)and following seyi go show for outside that burna boy
Oluwaloseyi best forever and remember this guy was brought up by himself se una dey wine wetin make wizkid post the song(DEJAVU)asake too is trying but he must surely bow for boss(NO_SEYI-NO_VIBEZ)
Bro you are correct for what you said
Asake abi witin dey call go die seyi still be your boss
Seyi go DIE , Mr money be your boss
Asake is better na who now who be mr money
Seyi vibes and asake is the same
Good bro
Asake is the best
Am with you broda
Mr.Money with the vibes, Nah him be the best
Mr.Money with the vibes, Nah him be the best
Your seyi don follow olamide sing or your seyi don sing with any america singer sing before or davido u dey craze
@seyi@vibez
Seyi vibez is the best
Asaake all the way seyi should go and be doing Alfa,imam or herbalist I mean (Babalawo) because his songs sounds more like some kind of incantations
Is kizz Daniel bigger than Davido,abeg I come in peace seyi is good but nowhere near Asake,Asake sings good and melodious songs where as seyi sings a rather incantations songs so the difference is clear Mr money with the vibes right now
People should stop arguing about asake and seyi they are both good on their own it is not easy to compose lyrics and see it out to the world because i am also a musician,but there is difference between talent and skill,but i don’t know why seyi vibez suddenly change his style of singing i prefer his old style because this new style sounds is some how harshy in the ear and this is reducing his songs qualities and quantities but when we talk of someone singing let be honest asake songs goes international than seyi vibez songs,hope you know what i mean asake is known internationnally than seyi vibez but they are both good and talented.
Aje no seyi no vibes allways love u forever
Asake be baba go hear ototo i love the song no easy that davido feature no competition him you will know that he is the best
I do always luvv Seyi vibes 💯💯💯
No seyi no vibes
Ololade(mr money) you are the best for ever
ASAKE D BEST ILOVE YOU NO YOU NO MUSIC
you no wise buju na boy for music did seyi ever sing with olamide & burna boy? that mean seyi na kid in music
Wasere seyin lanba po
Sheyi I love you
Na so you talk,no sayi no vibez
U dey jone all of u that choose asake, seyi baba vibes, if i Want to do wedding i will call seyi vibe, NSNV, NO SEYI NO VIBES”
Those who are choosing seyi are senseless because seyi is just using the vibe for camouflage mr money is with the vibe, asake forever u are d one
ASAKE NA BEST
Nah Asake for life🔥🔥🔥💥💥💥💃💃💃 where Asake dey play any Seyi should find his square root 😂
U gerrit 🔥🔥🔥🤛
U don’t really know what u are saying comrade…,.Asake is the best when I mean best among the best…even if ur Seyi see Asake e go bow for his boss
Asake nah baba too Seyi in terms of music,lyrics and vibes🔥 🔥 all Asake songs are rated on boomplay, audiomack e.t.c and so why are u still arguing….any song wey Asake drop like this Dem dey receive am niiii ,he also have lyrical content buh dat ur Seyi know get substance at all
Okay for example in psalm 23 what concerns “the lord is my shepherd aga sule ni mo Fe Fi joko😂😂…know be only aga sule nah aga jelili😂😂gbabgbe Mr.money know fit sing song wey know get confirm lyrics ❤️ to now shock u ur Seyi does not know how to title a song
Seyi vibes
Oga nah seyi vibez
Asake have vibes, and can sing better than Seyi Vibez
ASAKE MR MONEY
ASAKE MR MONEY
Seyi vibez are dey enjoy u oo my bro
Seyi the best
Seyi the best
@Asake
Seyi 100%
make me reason abt life
Asake good on his own bt seyi u are best
Mr money is the best
after God na vibe dey keep me now
Hmmm
All of you are mumu
Seyi vibez you be boss asake go sit down for one place
If you choose ashake ahead oluwaloseyi you be idiot, no be hidding something, Seyi they sing no be small and him they on his own no help from anyone e no easy for Nigeria music industry, NSNV ❤️💯🥰
who says that seyi vibes is copying asake abi Una no no wetin dey do u abeg go dey hear seyi when he first start singing make Una look who dey copy from who shey Una won dey compare that yoga as song abeg he no see song sing again make he go die na seyi be the best bro or shey asake don follow kiss Daniel sing for him live if seyi vibes is not good buju and kiss Daniel won’t sing with him people wise up
I go fi die for asake(mr.money)
Mr money with the vibe right now
No seyi no vibez
Seyi vibez, as his name implies, he always give vibes.
Seyi us the best abeg. He dropped 5 good songs first thing in 2023, it’s ain’t easy abeg. Seyi dey try.
Seyi vibez, as his name implies, he always give vibes.
Seyi us the best abeg. He dropped 5 good songs first thing in 2023, it’s ain’t easy abeg. Seyi dey try.
Seyi abeg
Asake 💯 win this. The excuses of seyi vibes fans is that asake has a good label. Lolz!!!! Go and sing and see if you are not good any label will sign you? Seyi was out before and then withdrawn. Since asake came out he came back to copy his style.
Asake yah loved
Vibes
Nah Asake 😍
To me it’s Asake
Seyi
All of una father there asake na the best
Seyi ilove u die
ASAKE MR MONEY 🤑
ASAKE MR MONEY 🤑
Seyi vibez you be boss abeg you be one man mopol
Seyi vibes
Seyi vibes is the best
asake you’re the best
Seyi vibez
Seyi vibez 4 sure
Oga how
Na asake u no fit compare
For me ooo Seyivibes
Vibes for ever
Seyi is a great afro pop artiste
Asake is the best than seyi vibe
Asake is d best abeg
My own Goes To Seyi Vibes He has Collaborated with more artist than Asake …And all his features make some song popular
Who dey compare Mr money with Seyi.
Make we no catch u ooh if not u go collect.
Mr. Money I dey with
If We’re to rate musicians with money Asake nah 1k, while Seyi nah 500 hundred.
Well as for me I will not mention a name here on who is best among the artist but if we take a look at the successor of the both artist I thought we all know who is raw among them… For instance someone with solo carrier without the help of any label/boss still having bang vibes all the time with someone that have everything he need to be best… If I was to say the fact Mr. Money need to tight his belt well because Mr. Vibe is not here to place hide and seek