
On Tuesday, Nigerian singer Blackface broke the internet after he accused Asake of illegally copying one of his songs on “Joha”.
In a series of tweets, Blackface accused Asake of copying his song ‘Ikebe Super’ without being given permission. According to Blackface, Asake’s ‘Joha’ is a remix of ‘one of his song ‘Ikebe Super’.
He continued that Asake and his boss, Olamide, had $165k to pay for a TG Omori video but not 100 naira airtime to call him before using the song.
Listen to both songs below and see if Asake really copied from Blackface!
Listen to “Ikebe Super” by Blackface here:
Listen to Joha by Asake here:
What do you think?
Comment below!
Follow our Spotify Playlist Top 50 Hits - Nigeria 2025 [CLICK HERE]

I have really wanted to hear the original lyrics of joha by asake from blackface of a guy..then bom!! 😆 Black face dey on colos😆🤣🤣
This blackface need go toilet
This blackface is nothing
See finish 😂😂😂😂
Asake joha song no even relate with blackface ikebe super, I guess black face don high
Black face leave Igbo you no go hear
Wtf is daddy ojududu(blackface) saying gan sef
Abeg na because say blackface broke na whe e dey talk dis shit….abeg make asake ask ham wether e go need something
Blackface your heart is black as well you are a fucken loser bruh
Make all these bloggers dey check weytin den wan post b4 den waste person mb sef
Oloriburuku ni Bobo yi sha! This bros unfortunate being!! Peace no go ever reign for your life bros blackface!
Now it’s shows to the world that you are just a loser and will never win!!
Hehehe swears same here ooo😂🤣
There is no similarities between the two songs and blackface cannot claim the word ikebe super either…..he is just seeking attention as usual
Blackface you really get problems
Ghetto child just dey play😁
I’m very disappointed in you again black face …
… you don’t think your friends they run for you
Now I see why 2face dont help you … you type of person
Don’t happy for people success …
I’m very disappointed in you again black face …
If nah … you don’t things the rest of your meet they run for you
Now I see why 2face dont help you … you type of person
Don’t happy for people success …
The song is not the same black face go and look for something doing abeg.
Unfortunately, egbon Blackface Dan think say Bend over and Joha dey sound the same, maybe nah the Ikebe Super egbon dey refer to say Asake steal. Make this bros go relax jareee, if he sing good song tomorrow we go dance to am, on this matter wey he dey talk, itsss goneee.
Lol
Abeg asake call him
If That’s what it wants
Make peace reign 🤣
Make person no go village go do one or two🤣
I even think say na desam beat,lyrics sef or even the same name oh, I even serched black face joha 😂😂🤣🤣
Blackface don dey man
This black face need to carry go hospital oo
Alaye calm down Na everybody day reason before they go sing jare
E done trend already
Egbon the look for fame
Blackface dey play
Nor go create you own hit song
,😂😂😂😂☹️which kin wahala be this nah
The song no sound the same way at all
Se this blackface Dey okay sha..Baba go resss u no get glory …nah bcos person say Ikebe super , nah hin make u think say nah u get am..No now…9ice for come out to say he mention Gongo Aso now.
You no get glory egbon
Maybe the way he sound in the music like sound beat and melody
Wait ooooo i nor understand how this two songs take relate
Apart from ikebe na super nothing else
Black face nor just serious e wan still trend nor be small thing
Nah asake suppose sue black face
Blackface just dey play 😂
abeg make Blackface go find place sit down and stop nagging😡 is no were near at all
No where near wtf😜
Shey nah byforce to trend again…. Oloriburuku ogo ti lo
Make this black face just dey play 😂😂
Mad oo
Black face dey craze, is like the guy is frustrated. Na everybody dey copy him
Black face I know you want us to stream this your ikebe super song cause I don’t understand how this two relate, both sound and lyrical wise 😤
how this thing take relate for Christ sake…this black face of a guy is sick 🤧