Tuesday, November 11, 2025
HomeLYRICSLYRICS: Ayra Starr - 'Commas Lyrics'

LYRICS: Ayra Starr – ‘Commas Lyrics’

ayra starr commas lyrics

Check out the official lyrics to Ayra Starr Commas Song

Intro]
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

[Verse]
Na which kind life were I never see
I carry God so I fear nothing
Steady, increasin’ the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Wheter na winter or summer, ajeh

[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin’ life
See my fire, burnin’ bright
Wetin dey inside me
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala
Tori mo fine, check and balance
Everything inside, my mind daily
Trust me, you kiant fool me

[Chorus]
Energy wrong I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I’m allergic to sokuso (Oh)
I’m not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (I show love)
Sability on Ghona (Ghona)
Everything na connection
I’m not ready for confusion, oh

[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

Follow our Spotify Playlist Top 50 Hits - Nigeria 2025 [CLICK HERE]

Sunju Abusihttps://novice2star.com/
Music is my passion - CEO Novice2STAR.com - Follow on Twitter @novice2star, Facebook @novice2star, Instagram @novice2starcom
RELATED ARTICLES

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Most Popular