LYRICS
LYRICS: “Awolowo” Remix Lyrics By Fido Featuring Tiwa Savage
The remix to Fido’s hit song “Awolowo” enlists Tiwa Savage and elevates the original song to new heights. Read on for the “Awolowo” Remix lyrics.
Lyrics: “Awolowo” remix by Fido featuring Tiwa Savage
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I take ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizzler
Pass me the ganja light me up so high
Take me over, over, I dey cloud so high
Fly me up oh up so high
Till I find myself talking with most high
Some, some think say me I don mad
Oh
Oh he still dey go
Leave am, leave am, leave am
I think say him don enter that side
As I dey let them know wetin dey my mind
Some dem take me for a fool yeah
Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah)
A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo)
Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo)
Won ba mi so (Won ba mi so)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at’egbo, na the only thing I know
Aye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh)
Won ba mi so (Won ba mi so)
Mo ti koti kun siwon
Thank you Jah for giving us rain
Abundant blessings mi a Jah fi rain
Blessings from a plant, eat ganja all day
Puff one, two, take off my pa-pains away
Oh away, yeah yeah
Emi o ma le mu’gbo t’Olu ba we
Rara oh, I go roll my spliff my way
My way no be your way (Yeah-yeah)
Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah)
A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo)
Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo)
Won ba mi so (Won ba mi so)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at’egbo, na the only thing I know
Aye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh)
Won ba mi so (Won ba mi so)
Mo ti koti kun siwon
Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah)
A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo)
Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo)
Won ba mi so (Won ba mi so)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at’egbo, na the only thing I know
Aye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh)
Won ba mi so (Won ba mi so)
Mo ti koti kun siwon
End!
Enjoyed the lyrics to “Awolowo” remix? Share your favorite line from the song in the comments, and check back for more lyrics from top Afrobeats hits!