Connect with us

LYRICS

LYRICS: “Many Men” Lyrics By Lifesize Teddy

Published

on

LYRICS: "Many Men" Lyrics By Lifesize Teddy

Enjoy the chart topper “Many Men” by Mavin star Lifesize Teddy by singing along with the correct lyrics.

Lyrics: “Many Men” by Lifesize Teddy

Initiating….
Mavin
Processing

I dey use contact see the future
I dey hot like new machine gun
I dey judge my indecision
I recess my predecessor
I dey carry problem, gini ki cho
I be water, see me, see shore
Come around ten, give me missed call
Puff puff pass, gimme wisdom

Many men many men many men
Many men dey on top the matter
Many men many men many men
Many men want to off the pata
Many men but I do shakara
Many men want to blow my cana
Many men many men many men

Many men dey on top the matter
I dey catch vibes on my own no problem
I don’t say please but I please my conscience
I just wan sing make them blow my trumpet
I dey talk things wey dey provoke government
When I walk by everybody checking
We dey do private trips no be check in
Who among you wey no sabi the person
Wey dey spend dollars inside recession

Many men many men many men
Many men dey on top the matter
Many men many men many men
Many men want to off the pata
Many men but I do shakara
Many men want to blow my cana
Many men many men many men
Many men dey on top the matter
Many men many men many men
Many men want to off the pata
Many men but I do shakara
Many men want to blow my cana
Many men many men many men

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *