Connect with us

LYRICS

LYRICS: “Merry Christmas O!” Lyrics By Yemi Alade

Published

on

LYRICS: "Merry Christmas O!" Lyrics By Yemi Alade

Sing into the festive season with Yemi Alade‘s “Merry Christmas O!” Read the complete lyrics below.

Lyrics: “Merry Christmas O!” by Yemi Alade

Verse 1
I don share the location
Everybody don gather for table
Some for the rice, some for the turkey but na the small chops I like
And if u no get o, omo make you come my gate o
All the people way dem get o
make you give the people wey no get o
Because life na one
Make you do am better
If you do for brother
Brother do for sister oshey
This the time for giving
A very very special feeling
God is the reason for the season ooooo

Chorus
Merry Christmas o
Happy New year
Merry Christmas o
Happy new year
This is the reason for giving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile
Oh yeah yeah
Odun ile
Oh yeah yeah
Odun ile
This is the season for loving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile

Verse 2
Oya where you dey dey
Come 2 my domot
enjoyment dey oo make we dey flenjo dey enjoy
Time e don go I don send d location, u no need invitation plenty vibrations
Make we dey flenjo
Make we dey enjoy
Tell your papa say make we dey flenjo dey enjoy
Mummy dey for kitchen
Daddy self dey help am
Children dey jangolova
Everybody come over
This the time for giving
A very very special feeling
God is the reason for tha season oo

Chorus
Merry Christmas o
Happy New year
Merry Christmas o
Happy new year
This is the reason for giving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile
Oh yeah
Odun ile
Oh yeah yeah
Odun ile
This is the season for loving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile

Refrian
I go rise I go shine
In he morning I go shine
And if u no get
Its the time for giving sharing
Brothers sisters all become one
Everything is forgiven in this season
Keresimesi odun ile

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *