LYRICS
LYRICS: Mr Eazi ft. 2Baba – ‘Suffer Head’ Lyrics
Mr Eazi Ft 2Baba “Suffer Head” Lyrics
INTRO
It’s Your Boy Eazi
Verse 1
My Friend’s Dey Call Me Suffer Head
Cuz I’ve Been Running Around Seeking Your Attention For Myself
Yeah Yeah
My Mama Put Anointing For My Head
So If E Be Jazz Wey You Do Girl Walahi Tali Girl E Go Clear
(Chorus)
Bambam Bila Bambam
Girl You Kill Me With Your Bum Bum
Bambam Bila Bambam
Chungo Go Fire The Person Wey Wan To Stop Us
Yeah Yeah
Baby Since I Was Born I Have Never Seen Person Wey I Love Like You O
Yeah Yeah
So Make You Tell Your Papa
Say I’m Coming To Take His Baby Away From Him O
E Dey Gimme Company
Baby You Are Good To Me X2
E Dey Gimme Company
Baby You Are Good For Me
E Dey Gimme Company
Baby You Are Good To Me
[wp_a_camp_3]
(Verse 2 – 2Baba)
Na Last Bus Stop Wey I Dey So
I No Go Look For Another O
Me And She We Go Carry Dey Go Go
Na Which Kind Wahala Be Dis
You No Want Make We Kiss In Peace
You No Want Make We Dey Collectee Breeze
Gooooooo
I Dun Enter The Place
Make Nobody Challenge My Place Oo
Them Just Want Make I Leave Am Make All Of Them Start To Dey Rush Am E
Una Lie E No Go Work
Me And She Together Strong Like Olumo Rock
Me And She Together We Go Wire Any Weather We Go Sound Aloud
CHORUS
Bambam Bila Bambam
Girl You Kill Me With Your Bum Bum
Bambam Bila Bambam
Chungo Go Fire The Person Wey Wan To Stop Us
Yeah Yeah
[wp_a_camp_3]
E Dey Gimme Company
Baby You Are Good To Me X2
E Dey Gimme Company
Baby You Are Good For Me
E Dey Gimme Company
Baby You Are Good To Me
Yeah Yeah
Another Guilty Beatz
Anonymous
March 9, 2020 at 10:46
I love this jam