Lyrics to chizoba by Rudeboy (Psquare)
Oh yeah
E yeah. .
Oh yeah oh yeah
E yeah
Oh yeah o yeah
They don’t know Watsup o
Something is killing me slowly
And I’m feeling so lonely
Now I’m looking up to God o
E yeah
Paid my tithes I paid my dues
See distractions everywhere
Now me feeling emotions
Ehh
I getee plenty so many things I wan complain to you
See those people wey dey try bring confusion to our brotherhood Eyeah
Baba bless my family
Bless my enemies
Bless everybody together we be smiling
That’s why me tell them say
(chorus)
Chizoba Chizoba Chizoba
You promised I’ll never be lonely
You go dey here beside me
Me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba
You promised I’ll never be lonely
Say you go here beside me
Eh ah
But they don’t know Watsup o
At all o
My God is bigger
Na him wey dey put man on top o
And na Wetin dey sup o
I’m down on my knees everyday
I pray to God I beg am say nobody follow
Cuz now everything come dey change
E be like say na devil Abi na person wey them curse o
Send your power with the fire fire
Strike them die we go tire tire
Show them say you be God o
Eh I getee plenty so many things I wan complain to you
See those people wey dey try bring confusion to our brotherhood Eyeah
Baba bless my family
Bless my enemies
Bless everybody together we be smiling
That’s why me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba
You promised I’ll never be lonely
You go dey here beside me
Me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba
You promised I’ll never be lonely
Say you go here beside me
Eh ah
Oh yeah
E yeah. .
Oh yeah oh yeah
E yeah
I getee plenty so many things I wan complain to you
See those people wey dey try bring confusion to our brotherhood Eyeah
Baba bless my family
Bless my enemies
Bless everybody together we be smiling
That’s why me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba
You promised I’ll never be lonely
You go dey here beside me
Me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba
You promised I’ll never be lonely
Say you go here beside me
Eh ah
Ebuchim o
God’s guy on the beat
Follow our Spotify Playlist Top 50 Hits - Nigeria 2025 [CLICK HERE]

a very nice song brother,maintain the spirit
P-Square, a música Baba bless my familly é uma maravilha, pode ser escutada por uma eternidade, boa música para eventos clássicos
Comment: wow rudeboy u r so good god will bless u for this advice
Comment: It lovely, wishing u more grace in abundance
Comment:It so lovely, wishing u more grace in abundance
I really love this song
Comment:you good becouse you bilief in god
Comment: i love ur music it’s so touching keep it up
Comment: so motivational
Comment: l love this song of you heart torch song
Demandez à quelqu’un de faire une traduction en bon français parce que là franchement on voit bien que vous avez utilisé un logiciel de traduction ce qui donne parfois des phrases qui ne veulent rien dire du tout.
after listen to this song i felt like cry because it was so touching.
lovely and very touching song