Friday, December 5, 2025
HomeLYRICSLYRICS: Kizz Daniel - "Jaho" Lyrics

LYRICS: Kizz Daniel – “Jaho” Lyrics

Lyrics to Jaho by Kizz Daniel

[Intro]
Vado
DJ Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho

[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, we know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When them say you don dey old o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you (?)

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o

Follow our Spotify Playlist Top 50 Hits - Nigeria 2025 [CLICK HERE]

Sunju Abusihttps://novice2star.com/
Music is my passion - CEO Novice2STAR.com - Follow on Twitter @novice2star, Facebook @novice2star, Instagram @novice2starcom
RELATED ARTICLES

1 COMMENT

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Most Popular