
Lyrics to “All For You” by Joeboy
Yeah yeah yeah yeah
She wan
Break up with her boyfriend ‘cause of me
Sey na only me
Wey she want she no wanty nobody
She wan
Break up with her bobo ‘cause of me
Sey na only me wey she want she no wanty nobody
I don’t feel like I deserve your love oh baby e no Dey be like sey I deserve your love oh mama
I don’t feel like I deserve your love oh baby
It don’t feel like I deserve your love oh mama
‘Cause am all for you
Make you no fear don’t you bother
Elele
Girl I’m all for you make you no fear ko se normal
I can be that somebody
Somebody
If you need this somebody
Baby you can call on me
I can be your company eh
Somebody, somebody
If you need this somebody
I can be your company
Baby you can call on me (yeah)
She wan, break up with her boyfriend ‘cause of me
Sey na only me wey she want she no wanty nobody
She wan break up with her bobo cause of me
Sey na only me wey she want she no wanty nobody (yeah yeah yeah yeah)
I don’t feel like I deserve your love oh baby
E no dey be like sey I deserve your love oh mama
I no dey feel like sey I deserve your love oh baby
It don’t feel like I deserve your love oh mama
‘Cause am all for you
Make you no fear don’t you bother
Elele
Girl I’m all for you make you no fear ko se normal
She wan, break up with her boyfriend ‘cause of me
Sey na only me wey she want she no wanty nobody
Joeboy pon deck!
Follow our Spotify Playlist Top 50 Hits - Nigeria 2025 [CLICK HERE]

Comment:beautiful
Comment:whenever i here this song it makes me think of someone special to me.
Comment:I Really love dis song,joeboy u r trying in all song.as am trying to be like u,i pray we wil sing together wen d time comes
well done,i de ur back joeboy pon deck
Comment:really i love joe boy songs you’re a genous
I love this music so much.ride on joe boy
I love this music
Comment:more inspiration
As one of my fans and best musicians I really wanna say. It emotional and to my own mind itlmakes me happy wen I listen to Joe boy music I love joeboy his song is Impressing lovely it brings motivation
Comment:nice one joeboy
Keep It Up