Connect with us

LYRICS

LYRICS: Burna Boy – “Odogwu” Lyrics

Published

on

Odogwu lyrics by Burna Boy

Intro
awwww
It’s Kel P vibes

Pre-Chorus

When i reach igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
and as i enter the town i put am for egwu (Odogwu)
and nobody can stop you
na so we dey fly pass oh
over any obstacle
E be odogwu (Odogwu)

Chorus
sey na who they draw the map eho (Odogwu)
you are looking at the champion (Odogwu)
where they girls the shaky nyansh eho (Odogwu)
whey the person, whey the cash eho (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
aje aje kekele ba (Odogwu)
Aje aje gbegbele (Odogwu)
champion

Verse 1
Look at the man there as e dey go
Bounce to the song while I bounce to the doe
Save yourself na the matter we the do
Omo you the slow
Move make I move
I go sly then you go sink like a boat
Me I just the laugh like say life is a joke
I like igbo girls wey the clean wey the cope
If their boyfriend no get money then they can’t cope
Gombe

Bridge

When i reach igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
and as i enter the town i put am for egwu (Odogwu)
and nobody can stop you
na so we dey fly pass oh
over any obstacle
E be odogwu (Odogwu)

Verse 2
Oh my God
What I sing funny (huh)
So tell me what they putting into me
And I as roll up pull up in a Bentley
Not with the
The demonstrate every ring you see
Lights on lights on
The girls want to touch my kponono
And if you no get work you be jankara
Abeg, so make you go sit down for one corner
Come the border me (Uhhh)
I go need apology
You know when I see
All the fine girls wey the totori
I go kolombi

Pre-Chorus

When i reach igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
and as i enter the town i put am for egwu (Odogwu)
and nobody can stop you
na so we dey fly pass oh
over any obstacle
E be odogwu (Odogwu)

Advertisement

Chorus
sey na who they draw the map eho (Odogwu)
you are looking at the champion (Odogwu)
where they girls the shaky nyansh eho (Odogwu)
whey the person, whey the cash eho (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
aje aje kekele b (Odogwu)
Aje aje gbegbele (Odogwu)
champion

Outro

HERE

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]