
Mr. Eazi has been robbed of his cell phone and laptop in Ghana.
The Nigerian Songwriter, entrepreneur and singer took to his Twitter account to appeal to Ghanaians and his celebrity friends such as Shatta Wake, Stoneboy, Medikal, Sarkodie amongst others to help him find his laptop.
He’s offering a handsome reward to anyone who finds it.
Taking to Twitter, he wrote;
“Abeg If Anybody see my laptop for Accra make e halla me! I go give am some cool £. Lmao but on a real anybody wey find am I promise I go do u well.”
“If u open my laptop you go see this artwork for the place wey u for enter password. #FndMrEaziLaptop. Be like I go go tiptoe lane go beg the boys for there!! I sure sey dem be go listen me! Me sef I be hustler one time lol.”
Abeg If Anybody see my laptop for Accra make e halla me! I go give am some cool £
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
Lmao but on a real anybody wey find am I promise I go do u well https://t.co/xMX29utWhP
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
If u open my laptop you go see this artwork for the place wey u for enter password. #FindMrEaziLaptop pic.twitter.com/gkvf9Zvcn8
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
Be like I go go tiptoe lane go beg the boys for there!! I sure sey dem be go listen me! Me sef I be hustler one time lol
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
Emperor dem steal my laptop & phones o u for show your power to ur boy eazi https://t.co/tzrJRXH1Xc
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
Uncle @sarkodie dem steal my Laptop o! Abeg give executive order
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
Governor @stonebwoyb Abeg dem steal my laptop plus phones for Accra!! U go fit give executive order make street find am den return am! I am loyal to your government
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
Cos like if you sell the laptop then phone u go get like some small money wey if u bring am come my der u go get triple sef! Boys for look sharp den investigate give me @AmgMedikal what u dey feel
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
Dem steal My laptop, but I sure sey my boys for street go return am so Ginger Shot for Republic pic.twitter.com/L4jVrUgmVt
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
Do you think he’d find it?
Please feel free to drop your comments below.
Follow our Spotify Playlist Top 50 Hits - Nigeria 2025 [CLICK HERE]
