Connect with us

LYRICS

Lyrics: Patoranking – ‘ABOBI’

Published

on

Lyrics Patoranking ABOBI

Read the official lyrics to ‘ABOBI’ by Nigerian Afro-dancehall singer Patoranking.

Abule’ hitmaker Patoranking has just released his first single for the year titled ‘ABOBI’, with in-depth lyrics.

Check out the full lyrics below:

Intro:

It’s Kel-P vibes

Verse 1:

Rumuokoro don catch fire

Last night I was walking on the road

When they shoot the man and shoot him tyre

Ikorodu don catch fire

As I dey waka, I dey see one man wen be say dem shoot wey dey carry kaya

The Baba carry kaya

Soldier go, solider come

Barrack no dey run

Kill by a gun, you will die by a gun

How you go feel at the point of no return?

‘Nuff men dead under the sun

Na so them kill the innocent man

Innocent man get paddy man

Paddy man vex turn Taliban

Taliban run the whole town down

Chorus:

Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)

Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)

Abobi, Abobi eh

Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)

Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)

Abobi, Abobi eh, ay

Post-Chorus:

Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire (Ahn-ahn-ahn)

Verse 2:

Ose mi bipe, gbim gbim

My full body dey gbim gbim

My body do me, gbim gbim

Obodo delu jim jim

Onyeoma na jim jimI carry my thing jim jim

From Rumola to Agidingbi

Everywhere just dey gidigidi

Delu Ma jim jimI carry my shoe gbimgbim

Mama sef dey gbimgbim

Papa sef dey gbimgbim

Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)

E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)

He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)

Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)

Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)

E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)

He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)

Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)

Oh, oh, oh

Chorus:

Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)

Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)

Abobi, Abobi eh

Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)

Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)

Abobi, Abobi eh, ay

Post-Chorus:

Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)

Fire (Ahn-ahn-ahn)

Join Our WhatsApp Updates [CLICK HERE]